Popular Posts

Saturday, January 10, 2015

Lolz :FUNNY NAIJA PIDGIN PROVERBS/TALKS



- Person wey go shop frog make im kukuma shop the one wey get egg for belle.
- Pikin weh talk say him papa no go sleep, him sef no go sleep.
- Persin wey no get money go say small stout dey bitter.
- Man wey carry Ogbono soup pot for hand and di
man wey carry fufu for head, na who go find whogo?
- Chop alone die alone.
- Na when soldier slap you, you go sabi say police na your friend!
- Beat ma pikin 4 me, e no reach d mama pikin belle.
- Do me, I do u... God no go vex.

No comments:

Post a Comment